Quick Search



Monday, May 18, 2020

Joke of the day

In an examination, Akpos was asked to complete the following:
1. He who fights and runs away?
Akpos: E don surrender be dat na, na fear catch am

2. A rolling stone?
Akpos: No fit just dey roll, na person push am.

3. He who lives in a glass house?
Akpos: Na rich politician e go be.

4. A stitch in time?
Akpos: Dey prevent further tear tear.

5. Birds of the same feather? Akpos:
Na the same mama born them.

6. One good turn?
Akpos: Na correct power steering fit do am.

7. A bird in hand?
Akpos: Wetin e wan be again if no be barbeque?

8. Half bread is better than?
Akpos: Puff puff, buns or garri without sugar.

9. A journey of a thousand miles?
Akpos: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or plane jeje?

10. He who laughs last?
Akpos: Get brain problem. Make dem examine am, becos na beginning of madness be dat.

11. A patient dog?
Akpos: Na hunger go kill am.

12. All work and no play?
Akpos: Na bank job be dat bros.

13. Once beaten?
Akpos: Na revenge go follow be dat.

What grade do you think Akpos deserves for this answers? 😂 😂 😂
USE THE COMMENT BOX 👇
to be continue... 

1 comments:

  1. Apkos is a mad man. He answered the questions just like the way I will 😂 😂
    95% promoted(stamped) 🤣

    ReplyDelete

Be the first to comment